Spyro Only Fine Girl Mp3 Download
Have you been looking for the best platform to Download your latest Naija music?
You are in the right place at Madnaija.ng. We also have other categories like Latest Entertainment Music Videos, Foreign Music, Lyrics, and many more...
Stream and Download MP3:Spyro – Only Fine Girl
Quote Lyrics
Oowee, awooba
Spyro (Spyro, no-no-no-no-no-no-no) Yeah, yeahFine fine girls for my gate, ay
Vanessa dey for my place Tolani, Dolani sef dey for my state But I tell all of them to commot for my face Ahh yea commot for my face If them like make them talk make dem start to potate If you no dey I no mind to go celibate If you want me to sing, I go sing Omah LaySo I tell other girls I see them later
(I tell other girls I see them later) And na because of you I spend my paper My number one (my number one) Na only you dey for my radar, for my radar Yeah, yeahYou are the only fine girl
Only fine girl that I know Only fine girl Only fine girl in my zone Only fine girl Wey I dey chat for my phone, for my phoneIf you ever leave me now
Oyinmo I go broke No deceiving now Holy ghost e go choke Number one for my coast, for my coastFor my Insta, TikTok and my Snapchat
You dey my way (only you dey my way) Blocking for all the girls wey dey look my way (wey dey look my way) Only you dey my my way Only you burn my data, oh no Oh no no-oh, no-oh, yeahSo I tell other girls I see them later
(I tell other girls I see them later) And na because of you I spend my paper My number one (my number one) Na only you dey for my radar, for my radar Yeah, yeahYou are the only fine girl
Only fine girl that I know Only fine girl Only fine girl in my zone Only fine girl Wey I dey chat for my phone, for my phoneIf you ever leave me now
Oyinmo I go broke No deceiving now Holy ghost e go choke Number one for my coast, for my coast